As E Be (Skit) - Burna Boy

As E Be (Skit) - Burna Boy

Альбом
On a Spaceship
Год
2015
Язык
`İngilizce`
Длительность
43080

Şarkının sözleri aşağıdadır As E Be (Skit) , sanatçı - Burna Boy çeviriyle birlikte

" As E Be (Skit) " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

As E Be (Skit)

Burna Boy

Me I don dey tell them

I don dey tell them since

Omo Life no be rice and beans

Big big talk na things and things

Me I no dey look up to human beings

Port Harcourt no dey carry last

High way dey high na him you dey see pass

If your whole world dey for where rain dey fall

You suppose know say rain boot no be slippers

Na so e dey be for the street

As you no dey sweet like biscuit and sweet

Politician dem dey sugar coat bitter leaf

But as for me I go talk am as e be, oh yeah

Country wey God don bless

Some be for A. C

Some go dey sweat

How small pikin go get respect

Bring the so called elders let’s stab them to death

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun