Say So - Burna Boy

Say So - Burna Boy

  • Yayın yılı: 2013
  • Dil: İngilizce
  • Süre: 4:36

Şarkının sözleri aşağıdadır Say So , sanatçı - Burna Boy çeviriyle birlikte

" Say So " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Say So

Burna Boy

Thunder fire bout the country now

Everybody say dey want me now

Even your guards want to hunt me down

Cos I’m very very very big now

I’m in VIP

You’re biting your tongue trying to sing like me but anybody that invite me I’m

gonna be rocking anything I see

Cos this one no be party na rave

You have every right to misbehave

You fit behave the way you like to behave

If anybody ask you tell them say

Na Burna boy wey say so

We fit come together like Lego

Migrate to gyrate o

Make we do the new dance

Wey dey reign o

Na Burna boy wey say so

We fit come together like Lego

Migrate to gyrate

O we no send the people wey dey rate o

I don’t send una message If you no believe me

You can ask Levine

Or you can ask Quido Bakas o

If you believe them

You can ask Ese Or you can ask Ogado

Or you can ask my brethren Dambo

And they will confirm this information about the trials and tribulations

Me are to go through daily

So in this party I’m going crazy

So everybody put your hands up

And if you dey sitting down stand up

Na Burna boy wey say so

We fit come together like Lego

Migrate to gyrate o

Make we do the new dance

Wey dey reign o

Na Burna boy wey say so

We fit come together like Lego

Migrate to gyrate

O we no send the people wey dey rate o

So baby ma lo se j’aiye mi

Baby jisoro

We be pure and die the Hennessey

Sayo ba sayo

We’re getting naughty in this place

Girl dem a want to rub the body in this place

I’ma like the way the girl wears a all the paint

So me and her never separate

Na Burna boy wey say so

We fit come together like Lego

Migrate to gyrate o

Make we do the new dance

Wey dey reign o

Na Burna boy wey say so

We fit come together like Lego

Migrate to gyrate

O we no send the people wey dey rate o

So baby ma lo se j’aiye mi

Baby jisoro

We be pure and die the Hennessey

Sayo ba sayo

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun