Dance for Me - Duncan Mighty, Sandazblack

Dance for Me - Duncan Mighty, Sandazblack

Альбом
51lex Presents Dance for Me
Год
2011
Язык
`İngilizce`
Длительность
256810

Şarkının sözleri aşağıdadır Dance for Me , sanatçı - Duncan Mighty, Sandazblack çeviriyle birlikte

" Dance for Me " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Dance for Me

Duncan Mighty, Sandazblack

make you ehhh

make you payapaya

party just dey hala hala

chikalas dem dey woromaya

gbedu no go sara sara

everybody dance ah for me

make you dance ah for me

everybody dance ah for me

form dey

Port Harcourt!

Ghana!

Ive never seen a girl wey fine pass you

every time you pass for road na war

every other girl for that road must bow

you too fine ehh

I must try to make my name paya paya

so anywhere you see Duncan Mighty

tell am say wene meka meka weh

wene o wene o wene o

chai.

chineke me

manu chim o wu eh

wene o wene o wene ohhh

make you payapaya

party just dey hala hala

chikalas dem dey woromaya (manu chim o wu eh)

gbedu no go sara sara

everybody dance ah for me

make you dance ah for me

everybody dance ah for me

form dey form dey

Lagos!

Port Harcourt!

Africa!

mempini mempini mempini da

iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba)

wene o wene o wene o

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun