Area People - Erigga

Area People - Erigga

Год
2019
Язык
`İngilizce`
Длительность
214860

Şarkının sözleri aşağıdadır Area People , sanatçı - Erigga çeviriyle birlikte

" Area People " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Area People

Erigga

Abeg

He-he, problem

Make they no go burst everywhere oh

See, na 3.5 na him men dey pay for rent for this estate oh

Wetin dey sup?

Baba-, baba give them see-

Make una open gate, make men no go provoke oh

Wetin dey sup?

We go pull their-

We go pull their skirt for them

See, we go give them, we go give them issue

They no know the character?

Old warri in the building

Omo you pass oh

No go put yourself for problem

Comot your leg from nepa salary, you no wan get light?

Abeg

All set, what the hell are you waiting for

Can’t a street boy make money anymore?

Enter club, this champagne dey pour

No dey vex, baba God go pick your call

Civil defence don too complain

Buy them two carton on champagne

All the Benz, the girls them when dey my back

All of us don monze, we just wan go park

Powered by Rubicon Project

Life too short, my brother enjoy

Who die na him lose, abeg follow my convoy

Pon-pon-pon, Akpan open gate

Boys dey urge, they wan fornicate

All these girls too bad, they want truth or dare

When money full ground, no worry, they no dey fear

Wait oh, who dey drive Hilux for back?

Before we balance, they don give us big-big slap

Based on say our voltage high

And the way we take dey turn up, na die

Area people don call popo

They dey my door now dey knock, pon-pon

Just because say our voltage high

And the way we take dey turn up, na die

Area people don call popo

They dey my door now dey knock, pon-pon

My area people don call popo

They dey my door now dey knock, pon-pon

This area people don call popo

They dey my door now dey knock pon-pon

This area people don call popo

They dey my door now dey knock pon-pon

But it’s like this area people don call popo

They dey my door now dey knock pon-pon

As I dey talk

All of us don sleep for ground

My guy Bounce, when dey bounce don dey roll for sand

I first think say na taking 'till I look their car

Them write «S.O.S», wetin dey sup Paper?

If I introduce myself, them go dey find Oritz

So I disguise, change my name to Maurice

Normal average citizen respecting law

My guy wan jump, I just tell am make he kpro

As dey no see anything, they say make we go

We drive enter compound, I spark my kpo

All these area people with their tatafo

Money no get age, forget Opako

The way boys dey pull Benz enter my crib

Fear dey catch them, na him make dey call police

Officer relax, my workout pass your own

If e easy, oya record song make e blow

Based on say our voltage high

And the way we take dey turn up, na die

Area people don call popo

They dey my door now dey knock, pon-pon

Just because say our voltage high

And the way we take dey turn up, na die

Area people don call popo

They dey my door now dey knock, pon-pon

My area people don call popo

They dey my door now dey knock, pon-pon

This area people don call popo

They dey my door now dey knock pon-pon

This area people don call popo

They dey my door now dey knock pon-pon

But it’s like this area people don call popo

They dey my door now dey knock pon-pon

My area people don call popo

They dey my door now dey knock, pon-pon

This area people don call popo

They dey my door now dey knock pon-pon

This area people don call popo

They dey my door now dey knock pon-pon

But it’s like this area people don call popo

They dey my door now dey knock pon-pon

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun