Open & Close - Fela Kuti

Open & Close - Fela Kuti

  • Yayın yılı: 2008
  • Dil: İngilizce
  • Süre: 14:53

Şarkının sözleri aşağıdadır Open & Close , sanatçı - Fela Kuti çeviriyle birlikte

" Open & Close " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Open & Close

Fela Kuti

This is a new dance

Called open and close

We’re going to sing and tell you

About open and close

I want to tell you a story

No be story o

I beg

I want to tell you a story

No be story o

I want to tell you a story

E no be story?

At all, very very at all

Very very at all

Dey say e no be story o

The tin wey e be

Dem go tell us now

I want to tell you a story

No be story o

I want to tell you a story

Wetin he be o o

Ah

E be dance

Wetin e be o o, ah

Tell me wetin dem dey call am

Open and close

Tell me wetin dem dey call am

Open and close

Put your leg and arm together

Open and close

Put your leg and arm together

Open and close

Throw your leg and arm away

Open and close

Throw your leg and arm away

Open and close

Bend your yansh like black man

Open and close

Bend your yansh like black man

Open and close

Open and close o

Open and close

Ah, ah, ah

Open and close

Ah, ah, ah

Open and close

Oooo, ah

I want to show you

How to do open and close

All you have to do

Is just open your arms and legs at the same time

And close your legs and arms at the same time

To the beat

Like this

Open, close

Open, close

Open, close

Open, close

Open and close

Open and close

Open and close

Open

I want to tell you a story

No be story o

I want to tell you a story

Wetin he be o o, ah

E be dance

Wetin he be o o, ah

E be dance

Tell me wetin dem dey call am

Open and close

Tell me wetin dem dey call am

Open and close

Put your leg and arm together

Open and close

Throw your leg and arm away

Open and close

Bend your yansh like black man

Open and close

Ah, ah, ah

Ah, ah, ah

Eh, open and close

Open and close

Open and close o

Open and close

Ah, ah, ah

Eh!

Sanatçının diğer şarkıları:

Sitedeki yeni metinler ve çeviriler:

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun