Fire -

Fire -

  • Yayın yılı: 2011
  • Dil: İngilizce
  • Süre: 3:59

Şarkının sözleri aşağıdadır Fire , sanatçı - çeviriyle birlikte

" Fire " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Fire

Eh Ahh!

Talk to me Talk to me

No dulling

Talk to me talk to me

(it's a miracle)

am on fire pesin no dey tire

say no be by power and might

we take dey carry dey higher

I say fire

my God e no dey tire

he bless me say no be by power and might

I take dey carry dey higher

Talk to me talk to me

(it's a miracle)

Talk to me talk to me

(another miracle)

Now from the start you’ve been there

all along never wrong

You be God the only God

wey no dey fail I’ll testify

only you fit begin my heart desire

you be the reason I’ll always say

Am on fire

pesin no dey tire

say no be by power and might

we take dey carry dey higher

say fire!

my God e no dey tire

he bless me

say no be by power and might

I take dey carry dey higher (oya)

talk to me talk to me

(it's a miracle)

talk to me talk to me

(another miracle)

talk to me talk to me

(it's a miracle)

talk to me talk to me

(another miracle)

as you see me right now (now)

you dey see the miracle now

omo ba nì mì

you know (you know)

say I’m winning everywhere i go

people dey ask how I take dey glow

dey show dey flow

ahh ehh

Am on fire

my God e no dey tire

he bless me no be by power and might

I take dey carry dey higher

fire

my God e no dey tire

he bless no be by power and might

I take dey carry dey higher

talk to me talk to me

(it's a miracle)

talk to me talk to me

(another miracle)

talk to me talk to me

(it's a miracle)

talk to me talk to me

(another miracle)

am on fire (it's a miracle)

fire (a miracle)

am on fire (another miracle)

fire fire am on fire

you say fire you say fire

fire

oya dance eya ehh

dance eya

I say dance eya for me baby eh

talk to me talk to me (it's a miracle)

talk to me talk to me (another miracle)

talk to me talk to me (it's a miracle)

talk to me talk to me (another miracle)

talk to me talk to me (it's a miracle)

talk to me talk to me (another miracle)

I say talk to me talk to me (it's a miracle)

talk to me talk to me (another miracle)

you know

you know

you know

Am on fire!

Sitedeki yeni metinler ve çeviriler:

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun