Wake Up - Flavour N'abania, Wande Coal

Wake Up - Flavour N'abania, Wande Coal

Год
2015
Язык
`İngilizce`
Длительность
225030

Şarkının sözleri aşağıdadır Wake Up , sanatçı - Flavour N'abania, Wande Coal çeviriyle birlikte

" Wake Up " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Wake Up

Flavour N'abania, Wande Coal

Comment tu t’appelle

Wande Coal, Mr. Flavour eh

Comment tu t’appelle

Wande Coal, Mr. Flavour eh

(break it) hololo, … hololo

(break it) hololo, (wande coal) hololo, … hololo

Mr Flavour, Wande Coal for the dance

Hololo Helele Hololo x8

Everybody celebrate

This na the dance to dey jolly dey

As we don dey dominate

So omoge show me your figure 8 (roll am, whine am)

If you get money eh (get money eh)

My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh)

See this life, e no get part two eh (part two eh)

Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)

Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it)

Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up

Mr Flavour, Wande Coal dey wake up

All the mummy, daddy, dem go wake up eh

Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up

Mr Flavour, Wande Coal dey wake up

All the mummy, daddy, dem go wake up

Mr Flavour, Wande Coal for the dance

Hololo Helele Hololo x8

I love your backa ehh, the way you winding up on me

The way you dey buga ehh, baby shakie your something

Ebelebe, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe

Chineke m eh, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe

If you get money eh (get money eh)

My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh)

See this life, e no get part two eh (part two eh)

Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)

Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it)

Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up

Mr Flavour, Wande Coal dey wake up

All the mummy, daddy, dem go wake up eh

Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up

Mr Flavour, Wande Coal dey wake up

All the mummy, daddy, dem go wake up

Mr Flavour, Wande Coal for the dance

Hololo Helele Hololo x8

Comment tu t’appelle

Wande Coal, Mr. Flavour eh

Comment tu t’appelle

Wande Coal, Mr. Flavour eh

Mr Flavour, Wande Coal for the dance

Mr Flavour, Wande Coal for the dance.

(break it)

Mr Flavour, Wande Coal for the dance.

(break it)

Hololo Helele Hololo x8

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun