Bless Me - Goodgirl LA, Tommy Lee Sparta

Bless Me - Goodgirl LA, Tommy Lee Sparta

Год
2023
Язык
`İngilizce`
Длительность
202460

Şarkının sözleri aşağıdadır Bless Me , sanatçı - Goodgirl LA, Tommy Lee Sparta çeviriyle birlikte

" Bless Me " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Bless Me

Goodgirl LA, Tommy Lee Sparta

When would you bless me

Lord please let me know

I go dey halla o o o

One day girls go blow

Give me anointing

Something wey go flow

I go dey halla o o o

One day girls go blow

So baba shower your blessing oh oh oh oh

Show me your love oh u eh eh eh

Eh eh e yeah

So baba shower your blessing oh oh oh uh oh oh oh oh

Show me your love oh

Say make you show me your love oh oh

So let me know

When the money go show

Biggy motor for road

One day girls go blow

So let me know

When the money go show

Biggy motor for road

One day girls go blow

Yeah yeah eeeh

Say I wan make my mama proud

Wanna be the girl they talk about eh e yeah ah ah

Sey me wan run tins for the area oh ohh

Everyday we dey countdown for area ohh

When would you let me know

So let me know

When the money go show

Biggy motor for road

One day girls go blow

So let me know

When the money go show

Biggy motor for road

One day girls go blow

So baba shower your blessing oh oh oh yeah

Show me your love oh yeah eh eh eh

Eh eh e yeah

So baba shower your blessing

(Don't let me down, down let me down)

Oh oh oh uh oh oh oh oh

Show me your love oh

Say make you show me your love oh oh

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun