Fire Dance - Seun Kuti

Fire Dance - Seun Kuti

Альбом
Many Things
Год
2008
Язык
`İngilizce`
Длительность
490850

Şarkının sözleri aşağıdadır Fire Dance , sanatçı - Seun Kuti çeviriyle birlikte

" Fire Dance " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Fire Dance

Seun Kuti

Na the dance, make me come here today

Na to dance, till day break e oooo

Dance, dance, dance, like my powerful ancestors

The way our women dey move

The way them dey move the body

The way them dey shake the body

The way them dey wind the body

The way them dey twist the body

I say them dey move the body

Them dey shake the body

Them dey wind the body

Them dey shake the body

How them dey shake am (Shake am like fire)

How them dey shake am (Shake am like fire)

Like e go burn you if you touch am (Shake am like fire)

E no fit burn you if you touch am (Shake am like fire)

Abeg no fear my brother near am (Shake am like fire)

Make you near am like man o (Shake am like fire)

See the yansh wey dey (Shake am like fire)

I go near the yansh wey dey (Shake am like fire)

Control the yansh wey dey (Shake am like fire)

I go feel the yansh wey dey (Shake am like fire)

Si si wey no fit shake am like that

I say if you know say you know fit shake am like that

Si si wey no fit shake am like that

I say if you know say you know fit shake am like that

Oduro, you stand you dey look everybody

Toba joko ko dide, make we feel the dance o

Jebu, dey (Do the dance o, shake am like fire)

Jebu, dey (Let me do the dance o)

Jebu, dey (Do the dance o, shake am like fire)

Jebu, dey (Let me do the dance o)

Do the dance o (Do the dans o, shake am like fire)

Do the dance o (Let me do the dance o)

Fire dance o (Do the dance o, shake am like fire)

Do the dance o (Let me do the dance o)

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun