Bend Over - Shatta Wale

Bend Over - Shatta Wale

Альбом
Reign
Год
2018
Язык
`İngilizce`
Длительность
232320

Şarkının sözleri aşağıdadır Bend Over , sanatçı - Shatta Wale çeviriyle birlikte

" Bend Over " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Bend Over

Shatta Wale

Baby eyyy

You go make adey feel free like holiday

Because of you, baby I relocate oo

All for you, notin' ano go take oo

Lai, lai

Lai, lai

Baby me ano be like dem guys

Treat me right, all di time

Baby I say your security tight

Ano care if you dey BHIM Nation (BHIM Nation)

Maybe you fit dey Sark Nation (Sark Nation)

You go love me oo, I go make you

Shatta Movement baby, eyy

Bend over and take it

Take it for me

'cuz I’m in love, lo-lo-lo-lo-love

Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love

Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love

(Love with you my baby)

Baby don’t fear no, baby don’t fear no

Wɔ sɛ wɔbaa na noko, Wɔ sɛ wɔbaa na noko

Baby this your love, is so interesting

If you say you love me, baby I love you

If I close my eyes, only you adey see

Kɛ mayɛ han bo, don’t bargain

Haani onu ko yɛ Willy Wonker yeh

Mi sumɔ eyɛ sɛkɛ mi, wɔ kɛ majey

Baby no be today wey I start parade

Millions, inna di bank

So baby you no get problem

Shatta Movement baby, eyy

Bend over and take it

Take it for me

'cuz I’m in love, lo-lo-lo-lo-love

Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love

Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love

(Love with you my baby)

Baby eyyy

You go make adey feel free like holiday

Because of you, baby I relocate oo

All for you, notin' ano go take oo

Lie, lie

Lie, lie

Baby me ano be like dem guys

Treat me right, all di time

Baby I say your security tight

Ano care if you dey BHIM Nation (BHIM Nation)

Maybe if you dey Sark Nation (Sark Nation)

You go love me oo, I go make you

Shatta Movement baby, eyy

Bend over and take it

Take it for me

'cuz I’m in love, lo-lo-lo-lo-love

Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love

Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love

(Love with you my baby)

Shatta Movement baby, eyy

Bend over and take it

Take it for me

'cuz I’m in love, lo-lo-lo-lo-love

Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love

Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love

(Love with you my baby)

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun