California - Shatta Wale

California - Shatta Wale

Альбом
Wonder Boy
Год
2019
Язык
`İngilizce`
Длительность
203910

Şarkının sözleri aşağıdadır California , sanatçı - Shatta Wale çeviriyle birlikte

" California " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

California

Shatta Wale

She no dey mathematics, calculation

On top of her body she gbesh

She be so spiritual oh (oh)

She know ma goal (goal)

She no dey exaggerate

Everything she appreciate

She call me His Excellency (yeah)

Ma mɔlɛ gbɛ na shie (yeah)

Kɛkɛ Shatta shie ma shie (yeah)

Ma sweetie, twitwi na pih (yeah)

Ma Yaa Asantewaa eh (tewaa eh)

Baby kɛ nɛ kɛ bla kpa eh (kpa eh)

Me dɔ no, ɔno nso dɔ me

California (yeah)

Baby your name alone dey give me ɔdɔ (yeah)

Eh, oh, California (yeah)

Baby your name alone dey make me popular (yeah)

Eh, me ne wo ngyae oo

I say you know my things

You know my size

I love your hips

I love your thighs

You know my things

You know my size

I love your hips

I love your thighs

Baby oo

Whine for me baby oo

Show me something

Do the something

Jump on my thing girl

Anything wey we go do (yeah, ye-yeah yeah)

They gofi try, but we go do (yeah, ye-yeah yeah)

Say anything, they go talk (talking, talking)

My baby no fear, we no go stop (stoping, stoping)

California (yeah)

Baby your name alone dey give me ɔdɔ (yeah)

Eh, oh, California (yeah)

Baby your name alone dey make me popular (yeah)

Eh, me ne wo ngyae oo

Paaaah paaaah paaaah…

Paaaah paaaah paaaah…

My only Liberian queen (yeah)

You no gofi show her nothing (yeah)

She no dey mathematics, calculation

On top of her body she gbesh

She be so spiritual oh (oh)

She know ma goal (goal)

She no dey exaggerate

Everything she appreciate

She call me His Excellency (yeah)

Ma mɔlɛ gbɛ na shie (yeah)

Kɛkɛ Shatta shie ma shie (yeah)

Oh sweetie, twitwi na pih (yeah)

Ma Yaa Asantewaa eh (tewaa eh)

Baby kɛ nɛ kɛ bla kpa eh (kpa eh)

Me dɔ no, ɔno nso dɔ me

California (yeah)

Baby your name alone dey give me ɔdɔ (yeah)

Eh, oh, California (yeah)

Baby your name alone dey make me popular (yeah)

Eh, me ne wo ngyae oo

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun