Dem Possess - Shatta Wale

Dem Possess - Shatta Wale

Год
2019
Язык
`İngilizce`
Длительность
182330

Şarkının sözleri aşağıdadır Dem Possess , sanatçı - Shatta Wale çeviriyle birlikte

" Dem Possess " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Dem Possess

Shatta Wale

The God wey create Adam and Eve

You for believe in oo

Don’t put your trust in no man

I swear dem go kill you oo

The friend wey you get today

Go fi be your enemy tomorrow

I no go talk nobody story

I dey tell my life story oo

Sometimes you no understand

Why people just dey hate you oo

Dem go bully you as if

You dey you be no body

Dem no get some of your happiness oo

When dem see you dem vex oo

Dem wan break your neck oo

But dem break dem neck oo

Heeh

Dem possess oo

Demma mind no correct oo

E Le akee nwuwo wa ko

So dem no go fi do me foko yeah

Dem say dem be your paddy

But dem hate what you doing oo

For demma face you be hero

But for demma mind you be silly oo

You no go fi read forehead

Like you go see what dem dey thinking oo

And dem wish you no dey

So dem go take your position oo

We all dey share ideas

But dem no like your decision oo

But when Paq play beat

I dey see my vision and mission oo

Dem no get some of your happiness oo

When dem see you dem vex oo

Dem wan break your neck oo

But dem break dem neck oo

Heeh

Dem possess oo

Demma mind no correct oo

E Le akee nwuwo wa ko

So dem no go fi do me foko

The God wey create Adam and Eve

You for believe in oo

Dont put your trust in no man

I swear dem go kill you oo

The friend wey you get today

Go fi be your enemy tomorrow

I no go talk nobody story

I dey tell my life story oo

Sometimes you no understand

Why people just dey hate you oo

Dem go bully you as if

You dey you be no body

Dem no get some of your happiness oo

When dem see you dem vex oo

Dem wan break your neck oo

But dem break dem neck oo

Heeh

Dem possess oo

Demma mind no correct oo

E Le akee nwuwo wa ko

So dem no go fi do me foko

Dem no get some of your happiness oo

When dem see you dem vex oo

Dem wan break your neck oo

But dem break dem neck oo

Heeh

Dem possess oo

Demma mind no correct oo

E Le akee nwuwo wa ko

So dem no go fi do me foko yeah

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun