Go Shordy - Shatta Wale, Majesty, Shatta Michy

Go Shordy - Shatta Wale, Majesty, Shatta Michy

Год
2017
Язык
`İngilizce`
Длительность
226140

Şarkının sözleri aşağıdadır Go Shordy , sanatçı - Shatta Wale, Majesty, Shatta Michy çeviriyle birlikte

" Go Shordy " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Go Shordy

Shatta Wale, Majesty, Shatta Michy

Keenah GH

You know me ano dey give a… (*Penalty*)

How dey ting dey ebe so ago talk

Oh yeah!

oh yeah!

oh yeah!

Shout outs to my boys Salty, hey!

Hook:

Go Shordy, Go Shordy

Adey love your body

Go Shordy, Go Shordy

Adey love your body

Verse 1 (Shatta Wale):

See I just start

Plenty money wey I just pack

Charley de song bad

Edey heat everywhere, we dey conquer

I get contact for Europe dem wan sign me contract

Salty adey lie?

(No)

We no dey spend time for Dubai, (yeah)

Shordy, you for know seh me and you for do collabo

Babes dey call me honourable

'Cuz dem know seh me I get de dough

Jee noko ni, je noko ni wɔnfee

Shika ni wɔ kpeɔ, jee ni wɔ kɛ ntee

Party for de girls, for de boys, we dey do am everyday

Hook:

Go Shordy, Go Shordy

Adey love your body

Go Shordy, Go Shordy

Adey love your body

Go Shordy, Go Shordy

Adey love your body

Go Shordy, Go Shordy

Adey love your body

Verse 2 (Shatta Michy):

Chale no space

My husby dey reign, no race

Shatta Michy no dey look face

Anything you go say ebi my back-case

Herh, me abi high time

Zenith College my school days

Everybody know abi cool babe

Adey tie haters like shoe lace

You know me ano dey gree

When adey drive adey speed for de street

All I dey hear be «Shatta Michy, Shatta Michy»

My fans be real

Oh!

Gosh

Ano be d-bee?

(yeah)

Ano dey look sweet for de TV?

(yeah)

Me and my gals no dey hustle for de street?

(yeah)

Container with swag come see me

Hook (Shatta Wale & *Shatta Michy*)

Adey want your money

Go daddy, Go daddy

I want your money*

Go shordy, Go baby

Do you want my money?

I want your money*

Verse 3 (Shatta Wale):

Everybody know abi de guy

24/7 dem dey call my line

So you seh Shatta Wale no dey try?

I shock for you oo brother

(Haha!)

Chale Jah bless

Adey see haters like mattress

Adey sleep on dem so no stress

Herh, you no be one so no vex

Every gyal know I get capa

Kofi Boat bo ji npapa

Mo ma me MIC na mɛ shatter

This be my time shut up

Ei see koliko

Wey wan thief my money oo

Two known things go kill you

Chale ano dey feel you

Thank you

Hook (Shatta Wale & *Shatta Michy*)

Go Shordy, Go Shordy

Adey love your body

Go Shordy, Go Shordy

Adey love your body

Go Shordy, Go Shordy

Adey love your body

Go Shordy, Go Shordy

Adey love your body

Adey want your money

Go daddy, Go daddy

I want your money*

Go shordy, Go baby

Do you want my money?

I want your money*

Outro (Shatta Wale):

Go shordy Vanessa, eh!

eh!

eh!

Go shordy Beyonce, eh!

eh!

eh!

Go shordy Chesca, eh!

eh!

eh!

Go shordy Hajia4Real, eh!

eh!

eh!

Shordies dey worry

HAHAA!!!

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun