My Level - Shatta Wale

My Level - Shatta Wale

  • Yayın yılı: 2018
  • Dil: İngilizce
  • Süre: 2:44

Şarkının sözleri aşağıdadır My Level , sanatçı - Shatta Wale çeviriyle birlikte

" My Level " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

My Level

Shatta Wale

My level ey

My level ey

Maybe today I no get nothing

But tomorrow I go get something

And I go buy motor for mama oh

But the enemy wan worry me

I go show all ah dem tragedy

No be today oo, no be today oo we start oo

So you for sing my song oo

You for keep am for long oo

Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo

So if you see me today

I know my level

I know my level

Oh my level

And if adey pop champagne today

I know my level

I know my level

Oh my level

The time adey waka dey waka yeh

Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh

Lonely, lonely story

The time I buy my Toyota

Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na

What a lovely story

Adey live this life oo

Because I get my Bible oo

Because the blessings I get from The Most High be so great oo

So if you see me today

I know my level

I know my level

Oh my level

And if adey pop champagne today

I know my level

I know my level

Oh my level

Maybe today I no get nothing

But tomorrow I go get something

And I go buy motor for mama oh

But the enemy wan worry me

I go show all ah dem tragedy

No be today oo, no be today oo we start oo

So you for sing my song oo

You for keep am for long oo

Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun