True Believer - Shatta Wale, Natty Lee, Addi Self

True Believer - Shatta Wale, Natty Lee, Addi Self

Год
2018
Язык
`İngilizce`
Длительность
183890

Şarkının sözleri aşağıdadır True Believer , sanatçı - Shatta Wale, Natty Lee, Addi Self çeviriyle birlikte

" True Believer " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

True Believer

Shatta Wale, Natty Lee, Addi Self

Once Again

Shatta Wale Again

Addi Self, Natty Lee

You dey see what dey happen for America

Man dey buy tsoobi for America

Where the woman dey?

Eyy am3ta

I be proud sey I from Africa

I create this music with Zylofon

Shatta Wale maa adwen abom

Go your way 'cuz i dont wanna know

You know dey see sey man, dey grow man dey grow

You say you be true believer

Only you wey know Jehovah

You say you be true believer

Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa

True believer

Everyday you dey kill your brother

True believer

Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa

I win oo I win oo

Nobody spoil my thing

You see I dey go for the road, yeerrh

Me I dey do my thing

You dey show me fake

You dey show me fake (Lie)

Boy you must see take

You dey do mistake

You dey do mistake, (Lie)

Addi Self for settle

So what dey go on plus this churchy niggas

Dem no know God

Dem no know more diligence

Charley some of this people no be intelligent

Dem dey lie for your top no evidence

Church gower every Sunday

Ebi en you go see for the gate

Dema character no be appropriate (no be appropriate)

Dat be why adey operate

Open the first chapter

Dat be what the nigga know from the pastor

But that nigga be some bad chapter

But dem go blame some good pastor

No wonder Shatta Wale like rasta

Only Baba God be your master

Any problem gon torture

Charley i no go fly with vulture

You say you be true believer

Only you wey know Jehovah

You say you be true believer

Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa

True believer

Everyday you dey kill your brother

True believer

Outro Shatta Wale:

True True True Believer

You seh you go fit deliver

True True True Believer

How come seh you dey kill your brother

True True True Believer

You seh you know God mobile phone number

True True True Believer

Fake Pastor!

You dey see what dey happen for America

Man dey buy tsoobi for America

Where the woman dey?

Eyy am3ta

I be proud sey I from Africa

I create this music Zylofon

Shatta Wale maa adwen abom

Go your way 'cuz i dont wanna know

You know dey see sey man, dey grow man dey grow

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun