Shito - Shatta Wale

Shito - Shatta Wale

Год
2018
Язык
`İngilizce`
Длительность
191350

Şarkının sözleri aşağıdadır Shito , sanatçı - Shatta Wale çeviriyle birlikte

" Shito " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Shito

Shatta Wale

==MENU

AdaawaTV Tuesday, 6 March 2018

INTRO Shatta Wale

Sometimes edey funny me yee, edey funny me yee

Ny3 haa w) wa am3 yi, ooh oh oh, ooh oh oh

Ny3 haa w) wa am3 yi, ooh oh oh, ooh oh oh

1 Shatta Wale

Everyday you say you be clean heart you be rightous

Dem say dem be better than me but I be virus

What dem go do wey we go envy

Me i dey pray for my enemy

Nyame si e go lay the table infrom of my enemies

And i go shine raise to the sky

The pain you dey feel for your heart o you cause am o paddie

Na only you sabi, me too i dey run that money

Charlie ibi long long jurney

Don’t be a judas, oh jonny

Shatta Wale

Waa waa oh

Esha l3 tam) shito

Waa waa Oh

Egbe l3 tam) shito

Waa waa Oh

The thing dey pain am oo

Waa waa Oh

Why you dey cry iyoo iyoo ee

2 Shatta Wale

If you no understand the thing

Come to my place make i show you the thing

No be so we dey think

Come to the wise walk with the king

Charlie you know me i taara

Soldier you know me i taya

You know say i dey trow fire

Pepper go burn you muge baaya

Bwoy a chat you a chat

Me know unu cyan walk unu talk

So makeup your mind before man ago murder your spot

Mern, hey shatta hey shatta

Always keep my thing fatter

Yo wanker, you know say you fraid so better mind you busss

READ ALSO:

Female All stars — Nana Hemaa Lyrics (Tribute To Ebony Reigns)

Shatta Wale

Waa waa oh

Esha l3 tam) shito

Waa waa Oh

Egbe l3 tam) shito

Waa waa Oh

The thing dey pain am oo

Waa waa Oh

Why you dey cry iyoo iyoo ee

3 Shatta Wale

Y3 ka wo ntie

Bebi bebi na wo b3 uh

K3 ayiwe ni onuu obaa na k3 oyingb3

Ma we dey tripple

What some dey do no be real oo

So i dey pray for my funs,

i dey pray for friends, i dey pray my people, Ghana

Some man a walk with wire like informer

Dem dey envy when the people yelling like Obama

Watch dem when dem come to you

Same people ago sell you out

Me know dem like me boxers inna mi jeans

Shatta Wale

Waa waa oh

Esha l3 tam) shito

Waa waa Oh

Egbe l3 tam) shito

Waa waa Oh

The thing dey pain am oo

Waa waa Oh

Why you dey cry iyoo iyoo ee

Shatta Wale

Y3 ka wo ntie

Bebi bebi na wo b3 uh

K3 ayiwe ni onuu obaa na k3 oyingb3

lyrics of shito by shatta wale and copied by haroos

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun