CHEROKEE - Titto

CHEROKEE - Titto

  • Yayın yılı: 2021
  • Dil: İngilizce
  • Süre: 3:14

Şarkının sözleri aşağıdadır CHEROKEE , sanatçı - Titto çeviriyle birlikte

" CHEROKEE " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

CHEROKEE

Titto

Looking at my life right now

Na only God

Money running through my mind

As i dey bomb gan

Many days for the street

Say me no dey sleep gan

I got so many things upon

My mind wey i won solve

As the beat dey go pa pa

I dey feel soft

Tee PFresh no fear

Soon e go be your turn

Hook

And I pray to God

As i dey feel high eh

Make him just dey hear my voice

Make him show me the way

And I pray to God

As i dey feel high eh

Make him just dey hear my voice

Make him show me the way

Cos na only God be God o

Be God

Na only God be God o

For my God

Dem say they want make I fall

But I conquer

Mhen na only God

Say na only God be God o

Be God

Na only God be God o

For my God

Dem say they want make I fall

But I conquer

Mhen na only God

Tell me where them dey

(Where dem dey)

All the bad belle people

Where them dey

(where dem dey)

Bad energy stay far away

Dem no fit see me fall gan

Dem no fit see me fade

(See me fade)

Hey hey listen

Pay attention now

Hear me

I’m not being rational

I’m just fighting for myself

To survive in this life

Leave this life and be happy

No stress my life

Hook

And I pray to God

As i dey feel high eh

Make him just dey hear my voice

Make him show me the way

And I pray to God

As i dey feel high eh

Make him just dey hear my voice

Make him show me the way

Cos na only God be God o

Be God

Na only God be God o

For my God

Dem say they want make I fall

But I conquer

Mhen na only God

Say na only God be God o

Be God

Na only God be God o

For my God

Dem say they want make I fall

But I conquer

Mhen na only God

Outro

Only God

Only God

Only God

Only God

Eh eh

To get the doe doe

Only God

Only God

Only God

Only God

To buy the moto

Only God

Only God

Only God

Only God

To build the mansion

Only God

Only God

Only God

Only God

Omo na to

Give God attention

Sitedeki yeni metinler ve çeviriler:

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun