Above - Jovi

Above - Jovi

Год
2017
Язык
`İngilizce`
Длительность
114600

Şarkının sözleri aşağıdadır Above , sanatçı - Jovi çeviriyle birlikte

" Above " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Above

Jovi

Fuck what you heard is irrelevant

Name me one man I ain’t better than

Treat my ladies like a gentleman

All my ladies know i’m heaven send

My head over 'trong I no di learn

My way over straight I no di bend

Now so hate don' be the new trend

Show me money, masa fuck a friend

Above flow, above sound

Above dope, above tchak

Tchana dey I get fo' breeze

When I shoot I no di miss

I be na very sick pikin

Man 'trong fo mop like na chinchin

Sleeping bokeh, have a digest

I be be first love a loity to wild sex

Two ride like a lefty

Flow heavy bounce heafty

I know they will never get me

Because they woun’t find me where they left me

Na why that when I flow on any beat

I di make am hard fo forget me

Men dem just tanap here na fo vex me

Me i just di move on to the next thing

All ma nga the hot and the sexy

Some ma nga just comot fo text me

I shoot ei some program fo next week

Ei cam ma house then I press ei

Ei no leave me no make up fo bed sheet

Any time di kana' girl fi check me

I fit leave am taleh no go lef me

Men dem want make I fall make the mach' me

I di wukop' back like na back spring

All ya own work na fo check me?

Check me, you must respect me

All that tok no impress me

Above!!!

Above flow, above sound

Above dope, above tchak

Tchana dey I get fo' breeze

When I shoot I no di miss

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun