Bend Down Work - Jovi

Bend Down Work - Jovi

Год
2015
Язык
`İngilizce`
Длительность
228620

Şarkının sözleri aşağıdadır Bend Down Work , sanatçı - Jovi çeviriyle birlikte

" Bend Down Work " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Bend Down Work

Jovi

Bend down work, masa lef me that tok

Music no di waka, men dem don begin fo tok

We we dey fo studio, anyday fo dey di work

Bend down work, masa lef me da' tok

Chan chan dey masa chan chan dey

When na time fo money gi' ma do I no di play

If you want to jiggi' first of all you get to pay

Bend down work you go tok another day

Ya only hit you thief na different man ei beat

And after that all the rest just be na shit

If na sey you buy the beat show we receipt

But if receipt no dey, oh boy da one na thief

Back to my business man na mboko god

Men dem tanap fo ma cona like a mboko girl

Crime against me that one na mboko sin

And mboko punishment no be na pick a pin

The money dey, the money dey

Why we di fight when the money dey

Men dem di hungry, the wan' na change, hunh

Color fo eye don begin fo change

King of lions, making millions on my way desire

My empire build on family, like Lucious Lyon

She got the text, she just waiting for the call

My connect will make sure there is weed and alcohol, that’s how we ball

We bounce back, we no di fall

We started this, na who ei fault

I no wan know now you are stuck

Bitch i’m way up, that means i’m never coming down

You know the name on who to blame when you hear the sound

Bend down work, masa lef me that tok

Music no di waka, men dem don begin fo tok

We we dey fo studio, anyday fo dey di work

Bend down work, masa lef me da' tok

Chan chan dey masa chan chan dey

When na time fo money gi' ma do I no di play

If you want to jiggi' first of all you get to pay

Bend down work you go tok another day

No ever ever mention my name

See tin' wey I go do you if you dowam again

You get two hand like me, use ya brain

Like I do how, men dem go find way fo complain

If ei no waka be the first to take the blame

Di men dem na two side cutlass, some men dem no di shame

Inside rotten all fo sellam, we get fo work the frame

Change the engine one time even retouch the paint

You either in or out, my bro get off the fence

Counter’ack any attack like I di play na defence

Just to let you know I don’t want to be friends

With people who are very good in knowing how to pretend

So fuck your feelings and your feelings' feelings

I got bitches who got other bitches

She rolling one that means I’m hitting switches

While getting head from bitches, for feeling new year wishes

Bend down work, masa lef me that tok

Music no di waka, men dem don begin fo tok

We we dey fo studio, anyday fo dey di work

Bend down work, masa lef me da' tok

Chan chan dey masa chan chan dey

When na time fo money gi' ma do I no di play

If you want to jiggi' first of all you get to pay

Bend down work you go tok another day

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun