Final (Baba Nla) - WizKid

Final (Baba Nla) - WizKid

  • Yayın yılı: 2015
  • Dil: İngilizce
  • Süre: 2:40

Şarkının sözleri aşağıdadır Final (Baba Nla) , sanatçı - WizKid çeviriyle birlikte

" Final (Baba Nla) " şarkısının sözleri

Çevirili orijinal metin

Final (Baba Nla)

WizKid

Legendary beat le le legendary beat

legendary beat le le legendary beat

I get girl for my yard wey get big big backa

wey dey make me feel amazing gal

I get one wey dey give me things i need ahhn

I get one wey dey make me feel nice

she slow, dats why I no fit leave am gal

I get one wey dey want give me kiss nd leave am aaahn

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won

My girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh

I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won

Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire eh e eh

All of d girls go do anytin for my love

All of d boys go do anytin for d money

dem dey dance to my music, dem show me love

Girls wanna touch, wanna love, dem want to love me

You knw say I gat one life, make I live am

See I don try, hustle hustle for street, I no lie

Now see me I don dey chop life eh

But my gbedu is final, d girl dem like wear designer

wizzy baby kill d beat, I no dey tire

wen d gbedu drop for the club is final oh u oh

My girl dey make me lose my mind eh

I give am wat she neeeeed

My girl dey make me lose my mind eh

anoda girl I no dey seeee

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won

My girl wear designer, everytin wey I give am final eh r eh

I no like wahala, oh wizzybaby baba nla won

Say my gbedu is final, wen me drops everybody no dey tire eh e eh

Who’s gat the key to my beemer

I say who am I, d girls dem shuga

call me d girl dem shuga, no one badder, number one no one madder

Say who’s gat d key to my limo

I say who am I, d girl dem daada, call me d girl dem daada, I run everytin don

daada eh ee

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won

my girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh

I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won

Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire

2 milyondan fazla şarkı sözü

Farklı dillerde şarkılar

Çeviriler

Tüm dillere yüksek kaliteli çeviriler

Hızlı arama

İhtiyacınız olan metinleri saniyeler içinde bulun